5 So, wen Israel pipol dey for Moab land wey dey Jordan River, na der Moses for tell dem dis law:
Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.
Oga God tok to us for Horeb sey, “Una don too tey for dis mountin.
Moses rite all dis law kon gi-am to di priest, Levi shidren wey karry God Kovenant Box and e still give di law to all di eldas for Israel.
e kon tell dem, “All dis words wey I dey tell una today, make una keep am for una mind; una must kommand una shidren to obey all dis law and kommand.
Dis na di law wey Moses give Israel pipol.
and as dem dey kamp for di valley near Bet-Peor wey dey east for Jordan River. (Amor pipol wey dia king bi Sihon wey bin rule form Heshbon, na dem get dis place before. But Moses and Israel pipol kom from Egypt kon distroy di king and en pipol.
Na wish oda great kountry get rules and law like di ones wey I tell una today?