Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 1:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 1:4
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di fourteent year, Kedorlaoma and di kings wey join togeda kon go win Refah pipol for Ashterot-Karnaim, Zuz pipol for Ham, Emite pipol for Shaveh Kiriataim


Yu make dem win nashons, kingdoms and lands wey dey near dia own. Dem win Heshbon land, wey Sihon dey rule and Bashan land wey Og for bi king.


Sihon wey bi Amor pipol king and King Og for Bashan and all di kingdom for Kanaan,


So, wen Israel pipol dey for Moab land wey dey Jordan River, na der Moses for tell dem dis law:


So I send messenja from Kedemot wildaness go meet King Sihon for Heshbon with peace sey:


Den wi turn kon dey go Bashan and King Og for Bashan kon gada en sojas kom fight us for Edrei.


Wi judge dem well, both wimen and shidren, just as wi judge King Sihon for Heshbon.


Israel pipol take di land and King Og for Bashan own too and na di two kings for Amor get am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ