Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 1:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Dem pick some fruits for der kon meet us. Dem sey, ‘Di land wey awa Oga God don give us, good well-well.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 1:25
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I don kom diliver dem from Egypt pipol, den karry dem go anoda land wey dey good and big. Di land wey milk and honey dey flow for di aria where Kanaan, Hit, Amor, Periz, Hiv and Jebus pipol dey stay.


weda di land dey rish or poor; get forest or not. Make una dey strong kon bring some fruit wey dey di land kom.” Naw, dis na di time for di year wen di first grape dey ripe.


Dem tell Moses, “Wi go di land wey yu send us. True-true, milk and honey full der and dis na di fruit wey dey der.


den dem sey, “Di land wey wi go shek dey good well-well.


Dem go di hill kountry until dem rish Eshkol Valley kon look am well-well.


Una nor ready to go, instead una kon dey tok against di Oga awa God kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ