23 “I tink sey wetin una tok dey good, so I kon choose twelf men, one form each tribes.
God tell Moses:
Una papa do di same tin wen I send dem from Kadesh Barnea go si di land.
“So all of una waka kom meet mi sey, ‘Make wi first send some men go si di land, so dat dem go kom back kon tell us as e bi. Dem go tell us di best way or town wey wi go take enter and attack di kountry.’
Dem go di hill kountry until dem rish Eshkol Valley kon look am well-well.