Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 1:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 For dat time, I tell di judge dem sey, ‘Una must listin to una pipol and doz wey bi strenjas, den make una judge well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 1:16
22 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I know sey Yu nor go do dat kind tin. Yu nor go kill pipol wey dey good with di bad ones.”


Israel God don tok, di Pesin wey dey protet Israel tell mi sey: ‘King wey dey rule well and fear God,


Una wey dey rule, una dey judge well? Una dey judge di pipol well so?


“Make una nor sofa or opress strenja, bikos una bi strenja before for Egypt.


Yes! Tok well for doz wey dem dey opress and for poor pipol, den make sure sey dem give dem korrect judgement.


“ ‘Make una dey honest and pure wen ever una dey judge any matter. And make una nor dey trit poor pipol matter anyhow kon dey show good face to pipol wey get money.


Dis law na for all of una, weda yu bi Israel pesin or strenja. Na mi bi di Oga una God.”


tell am make e stand before Eleazar di priest; before all di kommunity, den announce am as di pesin wey go take-ova from yu.


Make una nor dey judge pesin, bikos of wetin una si with una eye, but make una give korrect judgement as e suppose to bi.”


“So I take di men wey una selet by unasef kon make dem judge and ofisas ova una. Some dey lead 1,000 pipol, some hundred, some fifty, while some na only ten pipol.


Make una nor opress poor pipol and doz wey dey work for una; weda dem bi Israel pipol or strenjas wey dey stay with una.


If two pipol kworel kon go kourt and di judge sey one dey rite and di oda one dey wrong.


Den God tell Moses, “Di time wey yu go die don near well-well. Make yu koll Joshua kom di Tabanako, so dat I go fit tell am wetin e go do.” So Moses and Joshua go di Tabanako where di pipol gada put.


As unasef know, wi dey trit una as papa dey trit en shidren.


For God, Jesus Christ and di angels wey dey with us, I dey enkourage yu make yu obey all di kommand without wayo.


Make yu give dis kommand to rish pipol. Tell dem sey, make dem nor dey karry body up kon dey trust dia money wey nor get value and make dem dey trust God wey dey give us evritin wey wi nid to take enjoy dis life.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ