13 Make una choose some men from each tribe wey wise, get wisdom and I go make dem una leaders.’
“So make Fero fine one man wey good and get sense kon make am oga ova di land for Egypt.
But make yu choose good men from di pipol. Men wey dey fear God; dey tok true; doz wey nor dey play wayo kon make dem rulers ova di pipol. Some fit rule tazons, odas hundred, some fifty, while some go rule ten.
But una wahala too mush to bear! How I wont take handle all una wahala and trobols?
“Den una sey, ‘Wetin yu tell us so, dey good well-well.’