Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 7:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 I still won know about di ten horns for en head; di horns wey grow kom out leta; di three horns wey fall wey get eye and mout wey dey tok anyhow and en face dey make pesin fear pass any of di oda beast dem own.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 7:20
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“I still dey look as di horn dey tok wiked-wiked words. I dey look until dem kill di beast kon distroy en body, den trow am inside di fire wey dey kom out from di throne.


“Den, I won kon know more about di nomba four beast wey nor bi like any of di oda beast; di beast wey dey make pesin fear; wey dey kill and skata wetin e fit skata with en bronze finger and iron tit.


As I still dey look, di horn kon dey fight and distroy God pipol,


“Dis na wetin e tell mi: ‘Di nomba four beast mean sey di eart go get four kingdom wey go difren from all di kingdoms wey dey before. Dem go skata and distroy di eart.


“As I still dey look for di vishon, di nomba four beast kom out: E get pawa, e wall-wall and pipol dey fear am well-well. En tit dem na iron. E dey distroy and skata anytin kon use en leg take skata wetin remain. E dey difren from all di beast wey first kom and e get ten horn.


“As I still dey look di horn, I si anoda small horn dey kom out from di big wons and three of di former horn kom skata make dis ones for fit kom out. Dis horn get eye wey bi like human being own and mout wey e take dey tok anyhow.


Den I si anoda sign for heaven: I si one big red dragon with seven heads and ten horns and seven crowns, dey di heads.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ