24 Na dis make God send di hand kom rite all dis words for di wall.
“Dis na wetin di hand rite: mene, mene, tekel and farsin (E mean, nomba, nomba, weigh, division).
At wons, one finger appear kon dey rite for di palis wall near where di lamp for dey shine well-well and di king si di hand wey dey rite for di wall.