Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 5:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 I don hear about yu; how di holy gods spirit dey inside yu and yor knowledge, wisdom and undastandin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 5:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Fero kon tell Josef, “I dream one kind dream and e nor get anybody wey fit tell mi wetin di dream mean. But I don hear about yu sey yu dey fit tell pipol wetin dia dream mean.”


So Fero kon ask en ofisas, “Wi go fit si anoda pesin wey bi like Josef, pesin wey God Spirit dey with?”


All di sekret tins wey dem hide, E dey bring am out; E know wetin dem hide for darkness and na lite E take kover ensef.


Afta, Daniel (wey en name na Belteshazzar wey bi my god name and di holy gods spirit dey with) kon enter. So I tell am my dream sey:


So dem bring Daniel kom meet di king. Den di king ask am, “Na yu bi di Daniel wey my papa bring kom from Judah?


Si, dem bring di wise men and majishan kom here make dem read wetin dey di wall kon tell mi wetin e mean, but dem nor fit read am tok-less of to know di meaning.


Naw as e bi, di work wey Daniel dey do, show sey e betta pass oda supavisors and ofisas. So bikos Daniel get betta wisdom, di king kon plan sey, make only Daniel dey in-chage of di whole kingdom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ