20 Di tree wey yu si, wey grow big and strong rish heaven, wey dem fit si from any part for di world.
Wen I send am go where dead body dey, nois wey e go make wen e fall, go shake di whole world. All di trees for Eden and di betta wota for Lebanon wey dey under di world, go happy wen e fall.
Una bi like cedar tree for Lebanon wey get betta shape, fine-fine branches and wey tall rish di kloud.
Tree wey get fine leaf and fruit wey go beleful evribody wey dey di world and where wild animals and birds dey stay,