Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 3:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Shadrak, Meshak and Abednego ansa King Nebukadnezzar, “Wi nor fit ansa yu for dis matter.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 3:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem fit attack and win one pesin wey stand alone, but two pipol go stand fight kon win. Na three pesin even betta pass, bikos e dey hard to kut three rope wey dem tie togeda.


But di pesin wey bi guide di kourt kom shange dia names. E give Daniel, Belteshazzar; Hananaya kon bi Shadrak; Mishael kon bi Meshak and Azaraya kon bi Abednego.


E get some Jew wey yu put as oga for some aria for Babilon, dem nor gri bow woship di image and dia name na: Shadrak, Meshak and Abednego.”


Nebukadnezzar kon sey, “I praiz Shadrak, Meshak and Abednego God, bikos na-im send en angel kom diliver en savants wey trust am. Dem nor gri obey di king kommand! Instead make dem bow woship my god, dem risk dia life kon sey, ‘Na only awa God wi go woship.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ