Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 2:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Di toes wey dem make with iron and san mean sey, wen di kingdom don dey old, some part go strong and some part go weak.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 2:42
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yorsef si di leg and di toe wey dem make with iron and san-san. Dis one mean kingdom wey divide into two. Some of en pawa go bi like iron, aldo dem mix di iron with san.


Di san and iron wey mix togeda still dey show sey dis kingdom go try gada oda pipol join demsef thru marriage, so dat dem go dey strong, but dem nor go fit stay togeda just as iron and san nor fit mix.


“ ‘Di ten horns mean di ten kings wey go kom from dat kingdom. Anoda king go kom afta dem, but e go dey difren from all di former kings. E go ova-trow three kings.


Den I si one beast dey kom out from di sea. E get ten horns, seven head and ten crowns dey en horns. For en head, name wey dey curse God, naim dem rite put.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ