Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 2:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 So Ariok kwik-kwik take Daniel go meet di king kon sey, “I don si one man wey wi karry kom from Judah, e go tell yu yor dream and wetin e mean.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 2:25
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Fero sey make dem go koll Josef kom. So dem take Josef kwik-kwik komot from di prison kon shave en hair and shange en klot, den dem take am go meet Fero.


Dis na di pipol for di aria wey kom back from Babilon since King Nebukadnezzar karry dem go der as prisonas. Dem go back to dia towns for Jerusalem and Judah.


Kwik save doz wey dem won kill for wetin dem nor do.


So, anytin wey yu dey do, make yu do am well, bikos wons yu die, yor wisdom, knowledge, work and plans, nor go mean anytin again.


Di pipol wey dem choose from Judah na: Daniel, Hananaya, Mishael and Azaraya.


So dem bring Daniel kom meet di king. Den di king ask am, “Na yu bi di Daniel wey my papa bring kom from Judah?


So dem tell di king, “Daniel, wey bi one of di pipol wey dem bring kom from Judah, nor gri respet di king orda at-all. Na three times a day, e dey pray give anoda God.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ