Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 11:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Anoda king go raiz wey go send en ofisas go opress pipol. Dem go kollect tax for dia hand kon make dia kingdom get plenty money. E nor go tey before dem go kill-am, but nor bi for publik or war.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 11:20
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jehoiakim dey give Fero di normal amount wey e sey make dem dey gi-am. But to make sure sey e meet dis payment, e kon dey tax di pipol for di land. E dey kollect plenty money from each pesin, so dat e go fit pay Fero Neko.


Just as cream dey bring butter wen dem shake am and nose wey dem nak dey bring blood, na so too, to make pesin vex, dey kause wahala.”


Instead of bronze, I go give una gold. I go give una silva and bronze, instead of iron and wood; den I go still give una iron, instead of stone. Una rulers nor go opress una again and I go make dem rule with betta judgement and peace.


“Di angel still sey di next king for Siria go wiked well-well. E nor get rite to bi king, but before pipol know, e go deceive dem kon bi king.


“E nor go tey before one of di woman broda, go bi king. E go attack Siria king, dia sojas, enter di place wey strong pass kon kill dem.


Dis na di message wey God give Profet Habakkuk:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ