Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Daniel 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Den e go attack and konker many nashons wey dey near di sea. But one ruler from anoda kountry go win am kon stop all di nonsense wey e dey do since. All di yeye tins wey Siria king don do, di ruler go do am to am too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Daniel 11:18
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol wey dey near di sea for di kingdom, King Zazes kon force dem dey work well-well.


and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.


Make una go shek thru Cyprus land for west or Kedar land for east, una go si sey dis kind tin neva happen before.


All di nashon, make una hear wetin Oga God won tok, den una go-go tok about am for far land wey dey near di sea sey, “Just as shepad dey guide en sheep, na so too God wey skata en pipol, go gada and guide dem again.


Dem use oak tree from Bashan take do di padol kon make di chair with wood from Cyprus, den kover am with ivory.


But Efraim pipol make God vex well-well; so E go ponish dem bikos of di innocent pipol wey dem kill kon pay dem back for dia sin.”


God go make dem fear as E dey distroy all di gods for di land.


Bikos as una dey judge, na so God go take judge una. And as una dey do to oda pipol, na so dem go do una too.


So Adoni-Bezek sey, “I don kut seventy kings hand and leg komot wons and I make dem chop food from under my tabol. But naw, God don pay mi back for wetin I do to dem.” So, dem karry am go Jerusalem and e die for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ