15 As di angel still dey tok to mi, I sleep for groun and I nor fit tok.
Dat same day, yor mout go open and yu go fit tok again. Yu go tok to di pesin wey eskape kom and dis go bi sign to di pipol, den dem go know sey na mi bi God.”
I go klose yor mout and yu nor go fit tok or warn all doz bad pipol.
But for di evening before e kom, I feel as God present strong rish. So wen di man kom di next morning, God kon give mi di pawa to tok.
But I hear as e dey tok and wen I hear dis vois, I just fall face groun.
As e dey tok to mi, I kon faint for groun. But e tosh mi and I get up.
But since yu nor bilive wetin I tok so, yu nor go fit tok again, until di day wen dis tins go happen.”