Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 9:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 If dem hide on-top Mount Karmel, I go find and katch dem. If dem hide for bottom sea, I go kommand di wiked animals for sea make e bite dem die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 9:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di man and en wife kon dey hear Oga God dey waka for di gardin wen evriwhere don kwayet for evening, so dem kon hide from di Oga wey bi dia God.


Anywhere wey dem hide put, dem dey run komot der, bikos dem dey fear.


But yu still ask, ‘Wetin God know? How E won take judge us thru dis tick darkness?’


E nor get as di darkness tick rish, e nor fit hide sinnas from God.


so dat una go waka on-top dia blood and una dogs go chop una enemies dead body.”


For dat day, God go use en great and pawaful swod take ponish and distroy Leviatan; dat dragon wey dey twist and waka fast-fast. Yes! God go kill di great monsta wey dey inside sea.


“But for naw, mi, wey bi God, dey sey: ‘I dey send enemies wey go katch dis pipol like man wey dey katch fish. Afta, I go send oda pipol wey go katch dem like huntas for mountins, hills and holes for rock.


Amos sey, “God vois bi like lion own from Mount Zion; en vois for Jerusalem bi like tonda nois. All di trees and grass wey dey Mount Karmel, dry finish.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ