Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 6:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So, na una dem go first katch as slave. And all di food, drink and party wey una dey do, go end.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 6:7
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If my oga really wont do wetin I go ask for, I go wont make yu and Haman kom di party wey I go do for una tumoro, den I go tell yu wetin I wont.”


My heart dey shake and I dey fear well-well. Before, I dey like wen evening rish, but naw, I dey fear darkness.


and dem nor dey play dia drums, harps or sing and happy again.


So for dat nite, dem kon kill Belshazzar wey bi Babilon king.


Dem go drag una kom out from di small hole wey dey una wall kon karry una go Harmon land.” Na so Oga God tok.


follow body wen I take una as slaves go anoda land wey far pass Damaskus.” Oga God wey dey mighty don tok.


Make una nor go Beersheba go woship. Make una nor find mi go Bethel, bikos Bethel nor mean anytin again. Make una nor go Gilgal, bikos dem go soon karry en pipol as slave go anoda land and Bethel go turn empty land.”


Bikos dis na wetin Amos tok: ‘Jeroboam go die for war and dem go karry Israel pipol from dia land go anoda land as slave.’ ”


Naw, Amazaya, God dey tell yu sey, “ ‘Yor wife go turn ashawo for di town and dem go kill yor shidren for war. Dem go divide yor land kon gi-am to oda pipol and yu yorsef go die for yor enemies kountry. Dem go must take Israel pipol from dia own land kon karry dem go anoda land as slave.’ ”


En enemies bi like dry shuku-shuku for bush. Yes! Dem bi like pesin wey don drink well-well. True-true, fire go burn dem like dry grass.


Dem go use swod kill some, karry some as prisona go anoda kountry and di Gentile pipol go distroy Jerusalem, until di time wey God sey Israel must sofa, go end.


Una go get shidren, but dem go die finish, bikos dem go katch dem as slaves go anoda kountry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ