Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 6:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Una dey sing difren songs and dey play harp, just as David bin dey do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 6:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Why yu play wayo run kon deceive mi? But yu for tell mi, so dat I go free yu with good mind kon play instrument and sing betta song for yu.


David still kommand Levi leaders sey, “Make Levi pipol use harp and cymbals take play music.”


4,000 wey go dey guide and anoda 4,000 wey go dey praiz God with di music instrument wey di king make.


Levi pipol karry David music instrument and di priest dem karry dia own trumpet too.


Silva, golds and oda good tins wey I karry from oda kings and nashons, I still save dem for mysef. I hire good singas, both men and wimen and I get many fine-fine girl-friends. Yes! I get evritin wey suppose make man happy!


Yes! Una dey play harp, tamborin, flute and dey drink wine for una party, but una nor undastand wetin God dey do,


I go stop all una song and di music wey una harp dey play.


Make una stop to make nois sey una dey sing; I nor won listin to una harp wey una dey play.


“For dat day, na kry and mourning nois go bi di song wey dem go dey sing for di palis. Dead body go dey evriwhere and evribody go kwayet as dem dey go beri dem.”


Di time wey una dey bihave like unbilivers, don pass. Dat time una live bad life; dey do bad tins; dey drink; dey do anyhow and serve juju.


So, di pipol wey dey play harp, sing music, blow flute and trumpet, dem nor go ever hear dia sound from yu again. Doz wey get handwork and business pipol, dem nor go ever si dem inside yu again. Pipol wey dey grind tins, dem nor go ever hear dia nois inside yu again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ