Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 6:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wen dia rilashons; di pipol wey go burn di dead body go kom karry di body komot from di house, dem go ask di pesin wey dey di house sey, ‘E get any oda pesin wey dey here with yu?’ Di pesin go ansa, ‘No!’ Den di rilashons go sey, ‘Kwayet! Make yu nor just menshon God name.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 6:10
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As King Josaya turn, e kon si di grave for di mountin, so e sey make dem bring di bones kom out. E burn dem for di altar kon skata di ashes. Dis tin happen, just as God tok thru en profet for di time wey King Jeroboam stand for di altar, wen dem dey do one feast. King Josaya turn kon si di grave of di profet wey tok dis tins.


E still dey tok to dem wen di pesin wey dem send, kom tell am, “Di king sey, ‘Na God dey kause all dis wahala for us! Wetin go make mi still dey wait make E kom help mi?’ ”


Rish and poor pipol go die for dis land and nobody go beri or mourn for dem. Pipol nor go kut dia body or shave dia hair to show sey dem dey mourn for dem.


But naw, make una listin to di promise wey mi, God make with my strong name and dis promise na for Israel pipol wey dey Egypt: ‘I nor go ever let una use my name take make promise again or sey, “I swear with God wey get pawa!”


Bikos deat don klimb pass awa windows. E don enter awa house wey dem guide well. E don kill awa shidren wey dey play for di street and di yong men wey dey di town centre.”


God wey get pawa sey, “Israel pipol, make una dey do wetin una like! Make una kontinue to serve una juju! But I dey warn una sey, afta una don serve juju finish, una go must obey mi kon stop to rijet my name wey dey holy, bikos una dey ofrin to juju.


I tell Israel pipol dis message: ‘Una dey happy, bikos of una temple. Una like to dey look and go der, but I go distroy am and di small-small pipol wey una get for Jerusalem go die for war.’


So, to keep kwayet for dis kind evil time, naim bi di best tin to do!


“For dat day, na kry and mourning nois go bi di song wey dem go dey sing for di palis. Dead body go dey evriwhere and evribody go kwayet as dem dey go beri dem.”


Israel pipol kon tell Moses, “Na die wi dey so!


all dia sojas kon travel for nite go der. Dem karry Saul and en sons dead body from di town wall kon go back to Jabesh where dem for beri dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ