Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 5:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 But naw, bikos una don woship Sikkut image, wey bi una king god and Kiyyun wey bi una star god, una go karry dem

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 5:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go do dis tin, bikos Solomon rijet mi kon bigin woship oda gods. E dey woship Astarte wey bi Sidon juju; Kemosh wey bi Moab pipol god and Milkom, wey Ammon pipol dey serve. Solomon nor obey mi; e dey do bad tins and e nor keep my laws and kommand, just as David en papa keep am.


I tok like dat, bikos dem don break my law, rijet my kommand kon distroy di Sabat. Dem like to woship juju well-well.


“ ‘Make una nor give una pikin as ofrin to Molek juju, bikos e go disgrace Oga God name.


follow body wen I take una as slaves go anoda land wey far pass Damaskus.” Oga God wey dey mighty don tok.


‘Na bikos of di house wey una build for “Molek and Refan”, wey bi una god and juju wey una dey woship, naim make mi send una go bi slave for Babilon.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ