Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 5:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Make una stop to make nois sey una dey sing; I nor won listin to una harp wey una dey play.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 5:23
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen una bring korn and burnt ofrin kom give mi, I nor go asept am; I nor go asept di animals wey una kill kon offa give mi as ofrin.


Instead, make korrect judgement dey rush like river, while raitiousness go bi like river wey nor dey dry.


Una dey sing difren songs and dey play harp, just as David bin dey do.


“I go turn una festival to burial kon shange una happiness to kry. I go make una kut una hair kon wear sak klot, den I go make una mourn like sey una only pikin just die. Dat day go bitter well-well.


“For dat day, na kry and mourning nois go bi di song wey dem go dey sing for di palis. Dead body go dey evriwhere and evribody go kwayet as dem dey go beri dem.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ