Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 5:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 E go bi like pesin wey run hide bikos of lion, but where e hide put or run enter, na tiga e go meet for der! Or like pesin wey run go hide for house, but as e put en hand for wall, snake kon bite am!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 5:19
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey dig pit for odas, go fall enter by ensef and pesin wey break wall pass, snake go bite am.


Una dey opress poor pipol and nor gri give dem dia freedom. Una dey do like dis, so dat una go fit tif from shidren wey nor get papa and mama again and wimen wey dia husband don die.


Naw, wetin una go do wen God won judge una? Wen God bring wahala from far kountry kom meet una, na who una won run go meet make e help una? Where una go hide una propaty and money put?


Wen di pipol wey dey stay der si sey di snake put e mout for Paul hand, dem kon dey tell demsef, “E bi like sey dis man hand nor klean! Even doh e nor die inside sea, hand don still tosh am for here!”


Honga go kill dem, betta sofa go worry dem. I go send wiked animal and bad snakes go chop dem.


Joshua ansa, “Make una use big stone kover di hole mout kon put pipol wey go guide am for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ