Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 5:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So, to keep kwayet for dis kind evil time, naim bi di best tin to do!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 5:13
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol kwayet and dem nor tok, bikos di king don tell dem sey, “Make nobody ansa.”


Make I dey wait wen dem nor get anytin to tok? Dem just stand for der, bikos dem nor get anytin to tok again.


Naw, I bi like deaf to dem. I nor dey ready to kworel or ansa dem back.


Time dey to tear klot and time dey to sew; time dey to just dey kwayet and time dey to tok.


True-true, nobody know di time wen dis tins go happen! Like fish wey net katch or bird wey enter trap, na so too, wahala just dey kom meet pipol by sopraiz.


Di pipol no tok at-all, bikos King Hezekaya don tell dem make dem kwayet.


Dis na di message wey e send dem: “Today na trobol day, bikos dem don ponish and disgrace us well-well. Wi bi like woman wey won born, but wi too weak to even push.


God sey, “Make nobody akuiz or blame di pipol, bikos na una wey bi priests, I dey tok against.


Wen dia rilashons; di pipol wey go burn di dead body go kom karry di body komot from di house, dem go ask di pesin wey dey di house sey, ‘E get any oda pesin wey dey here with yu?’ Di pesin go ansa, ‘No!’ Den di rilashons go sey, ‘Kwayet! Make yu nor just menshon God name.’ ”


But dis na wetin God dey tok, “I dey plan to distroy dis pipol and dem nor go fit eskape am. Trobol go follow dem, den dem nor go dey waka with pride again, bikos dat time go bad for dem.”


I fear well-well wen I hear all dis tins and my lips kon dey shake. Fear and kold katch mi at wons. I go really wait for di time wen God go ponish doz wey dey attack us.


Na dis make mi sey, make una wear komplete soja uniform wey God dey give, so dat una go fit stand for groun wen trobol and wahala go kom and wen una don win, una go still stand well.


Make yu undastand sey, for di last days before dis world go end, tins go hard well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ