Amos 4:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 God sey, “Afta una, Israel pipol don go Bethel go sin for di holy place and woship juju for Gilgal, una go kon sakrifice animals for morning, den for evry three days, una go bring one out of evry ten tins wey una get kom. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |