Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Amos 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Trap dey fit katch bird, if dem nor use food take set am? Abi trap dey komot from where dem set am put if e nor katch animal?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Amos 3:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Proud pipol don set trap to katch mi; dem spread dia net and dia trap dey evriwhere for di road.


True-true, nobody know di time wen dis tins go happen! Like fish wey net katch or bird wey enter trap, na so too, wahala just dey kom meet pipol by sopraiz.


And just as I make sure sey dem rut, pul, ova-trow, distroy and skata dem, na so too I go make sure sey dem plant and build dem back again.


Awa Oga God dey ready to ponish us and E really ponish us, bikos anytin wey E dey do, dey rite, yet wi nor gri listin to am.


Lion dey shaut anyhow wen e nor katch animal? Or small lion dey karry shaut wen e nor dey chop?


Pipol nor dey fear, if dem blow war trumpet for di town? Abi wahala dey just happen for town, wen God nor allow am?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ