Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 9:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 But one nite, di pipol wey dey follow Saul kon put am for basket, trow am down small-small from one small window wey dey near di town fence.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 9:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol chop beleful and di food wey remain, full seven basket.


So di disciples, evribody akordin to how e fit do rish, kon sey dem go send money go give di brodas wey dey Judea.


but Saul hear wetin dem dey plan. Some pipol dey wosh for di town gate day and nite make dem for fit kill-am wen dem si am.


Wen e rish Jerusalem, e kon try to join di disciples, but dem dey fear am, bikos dem nor bilive sey e don bi Jesus Christ disciple.


But awa pipol for der kon put mi for basket wey dem tie rope put kon drop mi small-small from di window and na so I take eskape from di man hand.


Den Rahab use rope take drop dem thru window. (Dem build Rahab house join di wall for di town and na der e dey stay.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ