8 So all di pipol wey dey di town kon dey happy well-well, bikos of wetin dey happen.
Wen Samaria pipol kom meet am, dem kon dey beg am sey, make e stay with dem. So e kon stay der for two days,
Wen di Gentile pipol hear wetin e tok, dem start to happy kon dey tank God for en word and evribody wey God don choose to get life wey nor dey end, kon bilive.
So di disciples kon dey happy and di Holy Spirit full dia life.
Wen dem kom out from di wota, God Spirit karry Filip komot from der and di man nor si am again, but e kon dey happy as e dey go.