Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 8:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Di pipol wey gada, put dia mind for wetin Filip dey tok, bikos dem don hear and si all di mirakles wey e do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 8:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God still help di pipol kom togeda for Judah, bikos dem obey di king and en ofisas kommand.


Di next Sabat Day, nearly evribody for di town gada make dem for hear God word.


Even Simon sef bilive and afta dem don baptize am, e kon dey waka with Filip, bikos all di mirakles wey God dey do thru Filip, dey sopraiz am.


Filip travel go Samaria main town kon dey prish about di Mezaya give dem.


Wiked spirit dey shaut and dey komot from pipol body as dem hear God word and God heal many pipol wey nor fit waka.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ