Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 8:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 So di man ask Filip, “Abeg tell mi, na who dis profet dey tok about? Na ensef, abi na anoda pesin?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 8:34
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jesus kon leave di pipol enter inside house. En disciples kon tell am, “Tell us wetin di grass parabol for farm mean.”


But Pita tell Jesus, “Tell us wetin yu mean.”


So Filip kon dey waka dey go where di angel tell am. As e dey go, e meet one uncle wey kom from Ethiopia, e bi offisa for Kandace wey bi Ethiopia kween and na-im dey keep dia money. E kon woship God for Jerusalem


Dem disgrace am kon take pawa from en hand. Nobody go fit tok about en shidren or en grand-shidren, bikos dem kill-am wen e still dey yong.”


Filip kon start to prish di Good News about Jesus Christ give di man from di place wey e dey read.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ