19 kon sey, “Abeg, make una give mi dis pawa, so dat I go fit put my hand for pipol head and dem go receive di Holy Spirit too.”
How una go fit bilive wen una dey praiz each oda and una nor kare for di praiz wey only God fit give.
Pita and John put hand for di pipol head and dem kon receive di Holy Spirit.
Wen Simon si sey pipol dey receive di Holy Spirit as di apostles put hand for dia head, e give di apostles money
But Pita ansa am, “Make yu and yor money go die! Yu tink sey yu fit buy God gift with money?
I bin rite leta to di church pipol, but Diotrefes, wey dey karry body up sey na-im bi dia leader, nor gri welkom us.