Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 8:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Bikos for dat time, dem neva receive di Holy Spirit. Na only Jesus name dem take baptize dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 8:16
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So make una go make pipol my disciples for di whole world, dey baptize dem with di Papa, di Pikin and di Holy Spirit name,


kon ask dem, “Una don receive di Holy Spirit, since una don bilive Christ?” Dem ansa, “No! Wi neva even hear sey Holy Spirit dey.”


Pita ansa dem, “Make una turn from sin kom meet God one-by-one and make dem baptize una with Jesus Christ name, so dat God go forgive una, den una go fit receive di Holy Spirit.


Abi una nor know sey all di pipol wey dem baptize inside Christ don die with am?


Una wey dem don baptize inside Christ, don wear Christ for body like klot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ