11 Dem dey listin to am bikos, e don tey wen e dey use majik take dey do wonders.
Na mi dey fool pipol wey dey si vishon kon make dia work taya dem. I dey shange wise pipol advise to anoda tin kon turn dia wisdom to foolishness.
But pipol go tell una make una go meet doz wey dey si vishon, so dat dem go give una message and afta dem don tok anyhow, dem go sey, “Make una go meet dead body spirits, so dat dem go help una.”
Wen dem don cross di whole Island go rish Pafos, dem kon si one magician wey bi Jew and na wayo profet. En name na Bar-Jesus,
E get one strong man for di town wey dem dey koll Simon and e dey do majik wey dey make Samaria pipol sopraiz.
Galatia pipol, una nor get sense at-all! Who turn una to fool naw? Bikos na for una front wi for show sey Jesus Christ die for cross!