31 As Moses si dis tins, e sopraiz well-well and wen e waka near make e si am well, e hear God vois wey sey,
Wen Jesus hear wetin e tok, e sopraiz, den e tell di pipol wey dey follow am, “I tell una true word, I neva si anybody wey get dis kind faith for Israel!
“Afta forty years don pass, one angel appear to am for inside wildaness for Mount Sinai, where one bush for dey burn.
‘Na mi bi di God wey yor grand-grand papa Abraham, Isaak and Jakob dey woship.’ Moses start to shake and fear nor let am look too mush.