28 Hope yu nor won kill mi di way yu kill dat Egypt man yestiday?’
Di man ansa, “Who sey make yu kom judge us? Yu dey plan to kill mi as yu take kill dat Egypt man?” Den Moses kon dey fear, so e tink kon sey, “True-true, pipol don know wetin I do.”
But wi bin hope sey naim go free Israel and dis tins don happen for three days naw.
Wen e si one man from Egypt dey opress one Israel pesin, Moses kon defend and kill di Egypt man.