Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 7:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 “But as time dey near wen God go fulfil di promise wey e make with Abraham; Israel pipol kon dey many inside Egypt,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 7:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel stay for Egypt, for Goshen and dem kon get land for der.


So God favor di nurse dem and Israel pipol kon dey plenty and strong.


Na from Israel pipol God choose awa grand-grand papa dem and E kon make dem great for di time wey dem dey Egypt as strenja and E karry dem komot from Egypt with en own hand.


God tell am, ‘Di shidren wey yu go born go bi strenja for anoda kountry and di pipol for dat kountry go sofa dem kon use dem as slave for four hundred years.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ