13 Wen dem kom di sekond time, Josef show ensef give en brodas and Fero kon know Josef family.
Den Josef tell en brodas and evribody wey dey en papa house sey, “I go-go tell Fero sey, ‘My brodas and my papa family wey bin dey for Kanaan, don kom follow mi stay.
Josef take five among en brodas kon introduce dem to Fero.