Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 5:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Wen three hours don pass, en wife, Saffira waka kom, but e nor know wetin don happen to en husband.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 5:7
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di yong men wey dey der, take wrapa kover en body kon karry am go beri.


Den Pita ask am, “Madam, tell mi di trut. Na dis bi di prize wey una sell di land? Saffira ansa, ‘Yes, na-im.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ