Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 5:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Bikos na so Teudas still kom up before, dey tok sey en na pesin wey dey important and na about four hundred pipol follow am. Wen dem kill-am, all di pipol wey dey follow am skata and evritin kon end.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 5:36
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Lie-lie messiahs and profets go kom do big-big mirakles take deceive pipol. If e possibol sef, dem go deceive pipol wey God choose.


“So if anybody tell una sey, ‘Look, Christ dey inside bush,’ make una nor go, or ‘Look, e dey inside house,’ make una nor bilive.


Many pipol go kom with my name dey sey, ‘I bi Christ wey bi di Mezaya’ and dem go deceive many pipol.


So nor bi yu bi dat Egypt man wey start wahala kon karry 4,000 men wey dem dey koll ‘Asassins’ go inside wildaness?”


Den e kon tok to di kansol, “Una Israel oga, make una tink well before una do anytin to dis men.


E get one strong man for di town wey dem dey koll Simon and e dey do majik wey dey make Samaria pipol sopraiz.


But doz wey tink sey dem bi oga, (wetin dem bi, nor mean anytin to mi; bikos God nor dey support bad tin); dem wey bi leaders for di church nor add anytin to my message.


Bikos if anybody tink sey, en too big wen e nor bi anytin, e dey deceive ensef.


Dem dey use dia big-big grammar wey nor mean anytin, take deceive pipol wey just dey won komot hand for bad tins.


Many pipol go follow dem live dia yeye life. Bikos of dis fake tishas, pipol go tok bad about di trut,


Dis pipol dey komplain waka and dey find fault. Dem dey go anywhere wey dia body karry dem go and dem dey boast. Dem dey tok wetin pipol like to hear, so dat odas go praiz dem.


So for di vishon, di angel karry mi go wildaness and for der, I kon si one woman sidan on-top one red beast and wetin dem rite for en body, na to curse God. Di beast get seven heads and ten horns.


Dem rite one sekret name for en fore head wey bi: “Babilon wey big well-well, ashawo pipol and yeye tins mama.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ