Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Annas, wey bi di High Priest dey der with Kaiafas, John, Alexanda and some membas for di High Priest family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 4:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di priest oga dem and di eldas kon whole meetin with Kaiafas, di High Priest, for en palis.


For dat time, na Annas and Kaiafas bi di High Priests. So God kon tok to John, wey bi Zekaraya pikin, for inside wildaness.


Den won among dem wey en name bi Kaiafas, wey bi di High Priest dat year kon sey, “Una bi fool wey nor undastand wetin dey happen.


Den Annas kon send am as dem still tie am with rope, go meet Kaiafas, wey bi di High Priest.


Dem drag Pita and John enter dia centre kon bigin ask dem, “Who give una pawa to do dis tins? Na wish pesin name una dey use so?”


Afta dem hear dis, dem enter di temple varanda for morning kon start to dey tish di pipol. Den di priest oga dem and di pipol wey dey follow am kon koll di Sanhedrin, wey bi di big kansol for Israel pipol. Dem send pipol go di prison make dem go bring di apostles kom, bikos dem won judge dia kase.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ