Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 4:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Yor Spirit tok thru yor savant David, awa grand-grand papa sey, “ ‘Wetin dey make pipol wey dey woship juju dey make nois? Wetin make dem dey plan bad-bad tins?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 4:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But mi, God don tok sey, “E nor go work and e nor go happen,


make una nor tink sey una don free bikos una sey, ‘Abraham na awa papa.’ Make I tell una, God fit turn all dis stone to Abraham shidren!


“My brodas, di word wey di Holy Spirit use David tok about Judas, wey show road to di pipol wey arrest Jesus Christ, must happen,


Wi know sey en na profet, bikos God don promise am sey, naim pikin dem go always bi king for Israel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ