Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 4:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 But make di matter nor for kontinue dey spread among di pipol, make wi warn dem make dem nor tok about dis name again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 4:17
25 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di ofisas go meet di king kon tell am, “Dis man must die, bikos wetin e dey tok, nor dey help di pipol; e dey kause pain kon make di sojas and evribody for di town, dey fear.”


But una make di Nazirite drink wine kon sey make di profets nor prish my message.


So make yu give orda make dem guide di grave until di three days go rish. If not, en disciples go-go tif en body kon tell pipol sey, ‘E don wake-up from deat’ and dis go make di last wayo worse pass di first one.”


At wons, dia eyes kon open and dem kon bigin si. Jesus kon warn dem sey, “Make una nor tell anybody wetin happen so.”


Since dem nor know di Pesin wey send mi kom, dem go do all dis tins to una bikos of my name.


Afta dem warn Pita and John well-well, di Jew pipol kon leave dem make dem dey go, as dem nor fit ponish dem for di pipol front, bikos dem gada dey praiz God for wetin happen so.


So wen di soja oga wey dey di temple and di priest oga dem hear dis tin, dem sopraiz well-well kon dey wonder wetin happen to di apostles.


E ask dem, “Wi kommand una sey make una nor tish pipol about dis name, but si naw, di whole Jerusalem don full with di tins wey una dey tish. Una won put dis man blood for awa head?”


And una wey bi masta, make una dey trit una savant well. Make una nor make dem fear, bikos both yu and dem get di same masta for heaven and E nor dey favor pesin anyhow.


Bikos nor bi only sey di message about Christ don rish evriwhere for Masidonia and Akaia, but dem don hear di news about una faith for evriwhere. So wi nor even nid to tok about una again.


Wen dem curse am, e nor ansa back; wen e sofa, e nor treaten sey e go pay dem back, but e put ensef for God hand wey nor dey judge kase with parsha.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ