Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 3:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Pipol si am dey waka dey praiz God

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 3:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Jesus tok dis tin, shame katch all en enemies, so di pipol kon dey happy, bikos of wetin Jesus dey do.


Wen di pipol si wetin Paul do, dem kon shaut for Lykaonia language sey, “Awa gods don turn to human being kom meet us.”


“Wetin wi go do about dis pipol? Bikos evribody wey dey for Jerusalem don know sey na big mirakle naim God use dem do so and wi nor go fit deny am.


Afta dem warn Pita and John well-well, di Jew pipol kon leave dem make dem dey go, as dem nor fit ponish dem for di pipol front, bikos dem gada dey praiz God for wetin happen so.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ