Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 28:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Una heart nor dey undastand and una ear nor dey hear well again. Devil don klose una eye, make una nor for fit si; hear with una ears or undastand with una heart, so dat una nor go fit turn kom meet God, make E for heal una.” ’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 28:27
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dia heart dey empty and stupid, but I dey happy for yor kommand.


Den E tell mi, “Go make dis pipol get strong heart, deaf dia ear and blind dia eyes, so dat dem nor go si, hear or undastand again. If dem bi like dat, dem go turn kom meet mi and I go heal dem.”


Na dis tin make wetin Profet Isaya tok happen, ‘Una go listin well-well, but una nor go undastand. Una go look well-well, but una nor go si anytin,


Dis pipol nor go fit undastand; dem nor won hear anytin, dem klose dia eyes make dem nor for fit si and hear with dia ear. Dia mind don block, so dem nor go fit undastand, but if to sey dem fit turn kom meet mi, I for heal dem.’


But till today, God neva make una undastand all dis tins or give una eyes wey fit si or ear wey dey hear!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ