25 So dem kon go, but dem nor gri among demsef afta Paul sey, “Di word wey di Holy Spirit tok thru di Profet Isaya, na true
Una wey dey pritend! True-true, na una Profet Isaya tok about wen e sey,
Jesus ansa dem, “Di tin wey Profet Isaya profesai about una, na true, bikos una dey pritend, as dem rite for God word, “ ‘Dis pipol dey praiz Mi with dia mout, but dia heart dey far from Mi.
Some among dem bilive wetin e tok, but some nor bilive.
sey, “ ‘Una go meet and tell dis pipol sey, “Una go dey hear, but una nor go undastand, una go dey look, but una nor go fit si.
Wen e tok finish, di Jew pipol kon leave der dey vex among demsef.
Naim di Holy Spirit tell Filip, “Make yu waka go meet di man.”
As di Holy Spirit tok: “If una hear God vois today, make una listin to am!
bikos know profesy don ever kom out from human being mind. Instead, na di Holy Spirit dey kontrol di pipol wey dey tok God word.