13 From der wi kon rish Rhegium and afta one day, one kind breeze from sout kon start to dey blow and di sekond day, wi kon rish Puteoli.
Wen one kind kwayet breeze blow kom from sout, dem tink sey dem go fit do wetin dem plan, so dem kon dey go small-small pass Krete wotaside.
Wi stop for Syrakuse kon stay der for three days.
For der, wi si some brodas and dem kon beg us to stay with dem for seven days. Na so wi take rish Rome.