Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 27:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Before wi rish Krete wotaside, e hard us well-well and wi kon rish one place wey dem dey koll, “Fair Havens” wey dey near Lasea town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 27:8
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jesus tell en disciples, “I tell una true word, e go hard for pesin wey get money well-well to enter God Kingdom!


Bikos di place where ship dey pak put wen dem si, nor good for kold weda; some for di pipol kon gri sey make wi dey go. Dem dey hope sey wi go fit rish Foenix, wey dey Krete, wey face sout-west and nort-west, so dat wi go fit spend kold sizin for der.


Wen one kind kwayet breeze blow kom from sout, dem tink sey dem go fit do wetin dem plan, so dem kon dey go small-small pass Krete wotaside.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ