Acts 27:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Wi dey go small-small for many days and nor bi small wahala before wi fit rish Cnidus. Bikos di breeze nor make us fit go front again, wi kon drive small-small dey go Krete, wey dey opposite Salmone. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |