Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 27:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Wen day break, dem nor know where dem dey, but dem si one small land wey near di sea and dem tok for dia mind sey, if e dey possibol dem go use di ship take enter di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 27:39
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Josef wey won marry am, na pesin wey dey fear God well-well and bikos e nor won disgrace am, e kon tink for en mind sey e nor go marry Mary again.


So dem kut all di shains wey whole di ship kon let dem fall inside di sea. Dem still luz di ones wey dey whole wetin dey kontrol di ship. Dem let breeze blow di ship go front and wi kon move face land.


Afta wi don rish land and nobody die, wi kon hear sey, na Malta dem dey koll di island.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ