37 (Wi bi 276 wey dey inside di ship.)
So, dem baptize all of dem wey bilive wetin e prish and dem rish 3,000 pipol wey join dem dat day.
Wen dem don chop beleful, dem kon trowey all di remainin bread inside di wota make di ship nor for heavy again.
Josef send message go give en papa Jakob sey make en and all di pipol wey dey with am kom Egypt and dem bi seventy-five wey go.
Make evribody obey di pipol wey dey rule dem. Bikos na only God dey give authority and put pipol for pawa.
bikos dem nor do wetin God tok. God get patient for dem wen Noah dey build di ark, but na only di eight pipol wey dey inside di ark save from di wota.